Precious Chiamaka na six-year-old wen her mama bin notice say one small bone dey grow for di back of her hand. As she no sabi wetin dey grow for di back of her pikin hand, Precious mama carry her go hospital and na for dia dem come tell her say na her muscles dey turn […]